14/08/2026
3 Rules Every New Bolt Driver Must Know
3 FREE tips wey I wish I sabi before I start Bolt:
1️⃣ 5AM-10AM na gold. Airport + office rush = high surge, less traffic.
2️⃣ Never accept 2KM+ pickup. 2KM go + 2KM back = N2k fuel DON GONE.
3️⃣ Stay for 1 LGA for first week. Master 1 area before you dey waka entire Lagos.
I put the full 7 Rules + Surge Map + Fuel Saving System inside my Blueprint.
🔗 Link in Bio: - N2,500 Only
Use code ABIODUNO1758 - Get N10k Bonus after 40 rides before Aug 31. Bolt go pay you directly.
Save this video you go need am tomorrow morning.
GT Motorstore x Bolt Diaries Lagos